Blessings on Blessings Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Lot of things on my mind right now
Ready to pour am down right now
A lot of things on my mind
As you see me so na money I Dey find
Baba come shine your light on me
You wey Dey carry me for mind
Omo na you know cos I no get your time o
I realize say time na money o
Make the money full for the bank account
Baba kowope make I buy my house
Because I don tire o
I don tire to Dey fight sapa
I say blessing on blessing
Owo toh plenty
Enu oshey o Kole ra bentley ye o
Kole ra bentley ye ye o
Omo Ferrari bugatti kawa ma faji
Pelu designer I like Versace ye ye o
I like Versace ye ye o
Mo like Versace ye ye
All I want all I want is a good life
Oluwa when be my when be my own time
You must to shine my own light
Shebi na your blessing wey Dey cool mind o
Baba God awa omo re de
atide si e lorun
Kofunwa lowo kade ri batishe
Kode tun te wa lorun
So No matter the circumstances
Nobody wey go fit chance me
Toripe awon ko lo dami
Kemi shama jaye kinma faaji lo
I say blessing on blessing
Owo to plenty
Enu oshey o Kole ra bentley ye o
Kole ra bentley ye ye o
Omo Ferrari bugatti kawa ma faji
Pelu designer I like Versace ye ye o
I like Versace ye ye o
I say blessing on blessing
Owo to plenty
Enu oshey o Kole ra bentley ye o
Kole ra bentley ye ye o
Omo Ferrari bugatti kawa ma faji
Pelu designer I like Versace ye ye o
I like Versace ye ye o
I say blessing on blessing
Owo to plenty
Enu oshey o Kole ra bentley ye o
Kole ra bentley ye ye o
Omo Ferrari bugatti kawa ma faji
Pelu designer I like Versace ye ye o
I like Versace ye ye o