Happy Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Happy - MAXEE
...
It’s your boy maxee
Sipping Hennessy casamigos (casamigos)
Gbemi trabye gbemidebe (gbamidebe)
If money dey for pocket we go do dorime (do dorime)
Cause we are H A P P Y (happy)
Pull up in a lambo (lambo)
Money dey EL CHAPO (chapo)
Me no get time for no convo, wey no dey give me wetin I want o ah ah
Shout out to my guys for the ghetto
We dey hustle everyday for the bag o
We know one day he go set
They watch you like caset
AMA jaiye from Januar to December
If money no dey I go still thank you jehovah
I Dey alive I no get any wahala
I go live my life chop my life like say na only me dey for life o a
Na only me na only me (na only me dey for life o a) x4
Them be think say we no go make am (dey play)
Life he don show me shege
If I no make am evidence no dey say I try my best
Do my best
Leave the rest
I no kon fit kill my self
Na HAPPINESS I dey find make nobody kon spoil my shineeee
Even if money no dey I go dey happy I go thank God
Them say money na vanity but I want am make he supplus o
I want to chop my life
Make I enjoy my life
Na only one life I get
I want to flex my life
Ama jaiye from January to December
If money no dey I go still thank you jehovah
I dey alive I no get any wahala
I go live my life chop my life
Like say na only me dey for life o a
Na only me na only me (na only me dey for life o a) x4
Ama jaiye from Januar to December
If money no dey I go still thank you jehovah
I dey alive I no get any wahala
I go live my life
Chop my life
Like say na only me dey for life o a
Written by @sammy_saint