Shout out Lyrics
- Genre:Electronic
- Year of Release:2023
Lyrics
0gbanjenze
Okwa anyi nia
This is appreciation to everyone you know
Ah feel you ah feel you
Ah greet you
I love you
Yeah
I love you
Booster
Whenever am bored and ah no dey think of bar na you be my antidote you dey treat me like your blood
Shout out to all my sisters way dey treat us like their blood way know say the thing hard
E no go spoil for una side
Ah believe una
Strong people
Hustle well
The blessings go fall and e go choke
Shout out to the ones way still shenk us that year
Shout out to the ones way do us many things back then way we no fit talk right now
If no be for una attitude we for no hustle hard like this
0gbanjenze
0gbanjenze
Dey there dey sleep men dey awake
Many many days then men never sleep
Dey there dey sleep men dey awake
Many many days then men never sleep
Men dey loose
You see men complain
Why you come dey put eyes for where men dey chop
When man sapa
Wetin you do
You no go carry your gossip enter your life
Show to the world wetin poverty do
Make they save you
Give you a life
No dey carry my matter dey waka
Face your own life
Do your own thing
Happy yourself
All of us go still die one day
No dey carry my matter dey waka
Face your own life
Do your own thing
Happy yourself
All of us go still die one day