Para ft. Norchkingz Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I dey my day
I dey my lane
An everyday i work no holiday
Plenty money
Plenty raba
Make i cashout every day
I no dey play
When its come to money eh
If no be money dont call
Omo no blame no be my fault
Raba no dey mummy still call
Omo boy hustle make you carry laptop eh
Man dey cry all day
Man dey pray blessing come him way eh
Man dey cry all day
Man dey pray blessing come him way eh
See the boys them para
Chasing the muller
You know what i mean the boys them para
See the boys them para
Chasing the paper
You know what i mean the boys them para
See the boys them para
Chasing the muller ah
You know what i mean the boys them para
See the them para chasing the paper
You no what i mean the boys them para
I no dey stay house again
Every day
On the road
Owo loshey koko
Gotta get paid
No time today play
Iffa para for you oro mi no vex
This time next year
Moti feh jah benz
Kilo
Kilon pa
Kilon D'owo
Wetin dey turn to kpa
Jami Tan
Light my atupa
Using para to chase the kpa
Ipara Badagry
To apapa
Le'butter metta
Everyday mofin fo'coco
Slow mo mofin fo'obo
Owo lon moko leh
Si bana mofeh raleh
I want money wey cho
Make I comot for poverty lane
Man dey cry all day
Man dey pray blessing come him way eh
Man dey cry all day
Man dey pray blessing come him way eh
See the boys them para
Chasing the muller
You know what i mean the boys them para
See the boys them para
Chasing the paper
You know what i mean the boys them para
See the boys them para
Chasing the muller ah
You know what i mean the boys them para
See the them para chasing the paper
You no what i mean the boys them para