Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2023

This song is not currently available in your region.

Try the alternative versions below.

Lyrics

Peace And Joy - Wizstar

...

Na na na na eh na na na na eh yeah yeah

Oh oh na na na na eh na na na na eh yeah yea

Small boy dey hustle

Tori ofe ra Benz fera muscle

Even if dem no call you

If you make ham nobody go dull you

If you no make ham no evidence o

Flex up your muscle no wear singlet o

That same hustle wey buy you t-shirt o

No fhor e go give you ticket o oh

Nje o da k’emi o jiya

Kin tun Shey Bayen gborun Lor

Ki soro wa pami si e lorun baba baba mimo

Nje o da k’emi o jiya

Kin tun Shey Bayen gborun Lor

Ki soro wa pami si e lorun baba baba mimo

Better pray for peace and joy

We better pray for peace and joy Eh yea

Oh oh peace and joy

Make we pray for peace and joy

My brother pray for peace and joy

Sister pray for peace and joy

Oh oh peace and joy

Make we pray for peace and joy (Ah)

Imma hustler

Mo’F**kers Tryna know the formula

They can’t do that

Listen to the story of a struggler

You can’t deny

Back then nigba Ti’ina Tiyin full Nile Tiwa all I see was a candle light

I wasn’t born with a silver spoon Tori e moshey jaramo

Ti hustle Mi ba Sonu struggle ati pain Lon warawon

Omo ologo no forget nobody dey for you

Life is a lesson looto but we still dey pay for school

Emi kan Fe celebrate kin ya picture kin ma pose

Tori tin ba gbera tan aimoye ladies ni ma toast

Ati mother f**ker ti ma slaughter ti ma roast

O ma shock mummy won ti Mo ba Wo asho Lacoste

Nje o da k’emi o jiya

Kin tun Shey Bayen gborun Lor

Ki soro wa pami si e lorun baba baba mimo

Nje o da k’emi o jiya

Kin tun Shey Bayen gborun Lor

Ki soro wa pami si e lorun baba baba mimo

Better pray for peace and joy

We better pray for peace and joy Eh yea

Oh oh peace and joy

Make we pray for peace and joy

My brother pray for peace and joy

Sister pray for peace and joy

Oh oh peace and joy

Make we pray for peace and joy (Ah)

Moti bere music hustle otipe be 2014

Tinma freestyle fun Awon padi mi tan de maun reti gbosi

Tinba blow ma f’ona roka Koda Matun fi’ile poti

Mummy kayode ma understand Matun fiye popsi

Alot of people dey for corner tan ma beef Mi

Leyin won a pemi Lomo eru Loju Mi won a ni chief ni

Won a ni idamu adugbo omo tio kin Je kani isinmi

Buh tin ba elevate Awon na loma miss mi

I will lift up my eyes to the above provider

I no like wahala

Na money dey cause palava

Small boy dey hustle

Tori ofe ra Benz fera muscle

Even if dem no call you

If you make ham nobody go dull you

If you no make ham no evidence o

Flex up your muscle no wear singlet o

That same hustle wey buy you t-shirt o

No fhor e go give you ticket o oh

Na na na na eh na na na na eh yeah yeah

Oh oh na na na na eh na na na na eh yeah yea

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status