
GTR Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Hmmm
09
Better time go come afor work so hard ahh
Ano wan fuck up my grind ahh
Oluwa dey never man go japaoo
Eno go watch make I sag in sapaaaa
If na wait ago wait ago wait till my time ego reach
Rain go fall ago hook on some fish
Sun go shine ago ago cook some dish hnnn
Yie yie
Same boy they use to point fingers at him sometime
Now dey wanna be my gee but we text online
When money no dey where una dey you dey town you dey chill dey post online
Ereach your turn why sey you dey laugh me
Ereach my turn you wan call me your familyyyy
Make uno come try smile plus me
Yaaaaaaaa
listen to my rhythm now what you hear be voices
Abi the gee in the city now
Abi the gee in the gtr
You no believe sey ago make am now
Make uno come bother man
Akeep winning now
Akeep winning lowkey e
Akeep winning lowkey e
Everything nice and fresh
Everywhere ago dem dey fuck with my verse
All of my songs edey lie on their chest
From ma hood tell me who be the best
Ano dey do this and rest
Adey put in my best
Make u biz all of ma friends
Abi gee abi gee abi gee among the rest
gee since birth till death
Since the old days nothing dey go
Man been grinding walking leggo
Man been grinding long time on the road
Don't care what you say about me oh
Have been working so hard for this dough
Man been grinding walking leggo
Man been grinding long time on road
Don't care what you say about me o
listen to my rhythm now what you hear be voices
Abi the gee in the city now
Abi the gee in the gtr
You no believe sey ago make am now
Make uno come bother man
Akeep winning now
Akeep winning lowkey e
Akeep winning lowkey e
listen to my rhythm now what you hear be voices
Abi the gee in the city now
Abi the gee in the gtr
You no believe sey ago make am now
Make uno come bother man
Akeep winning now
Akeep winning lowkey e
Akeep winning lowkey e
Listen to my rhythm now what you hear be voices
Listen to my rhythm now I keep