Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2023

Lyrics

Vale Of Tears - Sammy Ginger

...

Huum huun hum. hmmm

Still your boy Sammy ginger

Woah. Na naaaaaa an

If you rush you go crush

At the same time if you slow you go poor

This life is a war as omo ogbon mo sha ti ra ibon

Making money is a must mio sunle mon sha teramo

Make e no b my fault for this life I must make am by force

Shebi na my life 24/7 I Dey try

Chasing bag chasing doe

Just to make things right

Money for my mind

Steady on my grind

Either you rich or you poor last last we go pkai

Last last we go pkai

Day nd nyt na money I Dey find

Wen I see Alhamdullilahi

All on God I no fit deny

Many many gees lyk wetin Dey sup

See ur life as it going so soft

Ion care omo wetin dem tok lyk a virgin I don’t give a fuck

Chasing d money we are chasing d bag

Dropping the fire see aw dem Dey dance

See all the girls as their buddy Dey bounce

Spraying them dollar am spraying dem pounds

E don tey we don Dey diz game

We thank God e no put me in shame

I won get money I won get d fame

Never relent I still Dey d race

To b a man no b day job

Plane sef treck before it takeoff

Many go try to quench my fire

Ion care I go blaze up

So I no go run pass my time

Bope boya omo ogbon ma shine

So many shit wey u like to dey tok

Ion care diz is my life

Last last we go pkai

Day nd nyt na money I Dey find

Wen I see Alhamdullilahi

All on God I no fit deny

Many many gees lyk wetin Dey sup

See ur life as it going so soft

Ion care omo wetin dem tok lyk a virgin I don’t give a fuck

Once this earth still dey rotate

Am so sure grace will locate

Blessings dey money go Dey

Sapa sef go see give

Once this earth still dey rotate (rotate)

Am so sure grace will locate ( locate)

Blessings dey money go Dey (go Dey)

Sapa sef go see gobe(hun gobe o ah)

Last last we go pkai

Day nd nyt na money I Dey find

Wen I see Alhamdullilahi

All on God I no fit deny

Many many gees lyk wetin Dey sup

See ur life as it going so soft

Ion care omo wetin dem tok lyk a virgin I don’t give a fuck

…..,

So i no go run pass my time bo pe boya omo ogbon ma shine

So many shit wey u like to dey tok

Ion care diz is my life

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status