Consine dem Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Consine dem o
Consine dem o
Fight my devil
Consine dem o
Ay, ay, ay, ay, ay
Consine dem o
Consine dem o
ØKI ti de
Fight my devil
Consine dem o
Ive been chilling on my own for a second
Many gs text me, call me sef
Me I no dey respond
I dey hustle for my bag and my blessings
And when I find that one
No resting it's time to find the next one
But the rumors spreading
Say I like to form o
Cus I no dey pick their call o
Many people talking
Say na bad gang I dey follow
Many things them say
Make dem no sha come my way
Make them talk about me o
Say my life no consine them
So why I go reply them
When me I dey fight my devil
When I dey try to rise my level
Say my life no consine them
So why I go reply them
When me I dey fight my devil
When I dey try to rise my level
I've been outch'ea
No sleep, Going
Na the money wey dey ginger me
Say I've been outch'ea
And if at all say I snooze
Say na ganja dey wake body
Say my eye clear
Yea I'm looking for the money
Many kele wey dey call on me
I no dey answer
Eayyyy o o o
Say I bin dey hustle
Steady grinding
With the devil I'm outch'ea fighting
Unprecedented
Na my catch phrase
Still outch'ea blowing many kind trees
Still many talking
Many shenk me
From naija down to Germany
Onto Jamaica
To Morocco
But when I blow dem go wan ya photo
My life no consine them
So why I go reply them
When me I dey fight my devil
When I dey try to rise my level
Say my life no consine them
So why I go reply them
When me I dey fight my devil
When I dey try to rise my level
ØKI ti de