
Impression Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Dyaro
On a low low
Me and you go dey koni asiriwo
Be my Juliet I be your Romeo
Baby just dey smile make I take photo
See my baby just dey trigger me
She dey do some kind things wey dey make the boy just dey imagine
See her level no be ordinadry
She say make I think am well if nah me wey go give am loving (Yeah wey go give Am loving yeah )
So I tell her baby wait make I be your jagaban
No need to lie to you Omo nah your loving dey my mind ahn ahn
And if you no go wait he go be
Like make I kpa a yin
I no fit concentrate anytime when
This loving come my mind
Instrumentally true speaking
I be wan yarn you the truth
No faking
Your body dey always
Sweet me like molly
I say make we gum body
You say you holy
Oya stop baby don't
Show bad vibes
Many kele sef yapa
for my yard
I know you want this love
In disguise I
Speak up to me lemme
Know the price
On a low low
Me and you go dey kòní sí àríwo
Be my Juliet I be
your romeo
Baby just dey smile make I
Take photo (Ye Ye )
Baby on a low low
Me and you go dey kòní sí àríwó
Be my Juliet I go be
Your Romeo
Nah today we know no one
knows tomorrow
See my baby just dey trigger me
She dey do some kind things wey dey make the boy just dey imagine
See her level no be ordinadry
She say make I think am well if nah me wey go give am loving (Yeah wey go give Am loving yeah )
So I tell her baby wait make I be your jagaban
No need to lie to you Omo nah your loving dey my mind ahn ahn
And if you no go wait he go be
like make I kpa a yin
I no fit concentrate anytime when
This loving come my mind
Won má sórò wòn má sò
Won má wí wì wí
Won ma sò
Dyaro gimme some make
I chop chop chop gimme some
Won má sórò wòn má sò
Won má wí wì wí
Wòn ma sò
Dyaro gimme some make
I chop chop chop gimme some