
Wire ft. Chino Lingo & TokiAnifowose Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
VVS I dey buy you
With baguettes I dey style you Nobody go try you
You no get money
I go wire the money wire the money yeee
I go wire the money wire the money ooo ahhh
I go wire the money wire the money yeee
I go wire the money wire the money ooo ahhh
Abeg i dey Beg o
Abeg i dey beg
You never go borrow
From you dem go beg
I promise to give you the world when we ball o
Omo say good Amen
Shey you go dey answer whenever i call o
Koni daru Amen
Cash out lori cashapp o
We must to make am o
We must to spend am o
We must to gbese
Cash out lori cashapp o
Bi mon se jaiye mi o
Bi mon se shaye mi o
Bi mon se jaiye mi o
VVS I dey buy you
With baguettes I dey style you Nobody go try you
You no get money
I go wire the money wire the money yeee
I go wire the money wire the money ooo ahhh
I go wire the money wire the money yeee
I go wire the money wire the money ooo ahhh
Omo come online o
Don't waste time
Omo come online o
Don't waste time
Omo come online o
Don't waste time
Oya come online o
Don't waste time
Oya come online
Who me? come online
If you not dancing step to the side
Rich guys only
Don't spoil the vibes
O te sokoto owo yapa lapo mi
Too much Hennessy
Wan fe kuro Lodo mi
Omo jaiye jaiye
Always want the finest things
Always looking for the sauce
Always looking for the cream
Ai Ai Ah
See swagga bad man Muski
Badda dan your fada
Maga I got the power
All white dress made from designer
Since ninty nineteen ninty
Ni mo ti pawo mi
Ni mo ti pawo mi
Ni mo ti pawo
Since ninty nineteen ninty
Ni mo ti pawo mi
Ni mo ti pawo mi
Ni mo ti pawo mi o
Make i enter your head
Come inside baby girl make we blend
Girl your diamonds shining no pretend
If you give me account i go send
Account i go send
Aye aye aye
Account i go send
Account i go send
Account i go send
Aye aye aye
Account i go send
If you like i fit fire the money
Wire the money
And lingo go wire the money
Wire the money oh ahh
VVS I dey buy you
With baguettes I dey style you Nobody go try you
You no get money
I go wire the money wire the money yeee
I go wire the money wire the money ooo ahhh
I go wire the money wire the money yeee
I go wire the money wire the money ooo ahhh