Loner since 90's Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Who dey who dey, who dey who dey who dey ee
Wildarh l'omo, i carry my body, dey on a lowkeyy
Awon ti o fe mi, ni sé na po bi omi adagun ni
Kini mo sé gon na, why dem been hating on me
No be say i point and kill so what is my offense (oluwa juwon lo)
Oluwa juwon, oluwa juwon lor oh (ju won lo oh)
Oluwa juwon oluwa juwon lo (oluwa juwon lo)
Oluwa juwon oluwa juwon lor oh
Oluwa juwon, oluwa juwon lo
Everyday of my life, have been showing love
Still dem dey hate, kilodé gan
No be say i chop your eye or snatch your whine and put some ice
I dey call you my paddie oh oh so you just dey disguise
My guy my guy everything na lie
You just dey find many chances to backstab me oh
Your ojoro still go cancel one man mopol fighting his battles
I know god dey for me dey for me
so me i no panic oh
Your ojoro still go cancel one man mopol fighting his battles
I know god dey for me dey for me
so me i no panic oh
I carry my body, dey on a lowkeyy
Awon ti o fe mi ni sé na po bi omi adagun ni
Kini mo sé gon na, why dem been hating on me
No be say i point and kill so what is my offense (oluwa juwon lo)
Oluwa juwon, oluwa juwon lor oh (ju won lo oh)
Oluwa juwon oluwa juwon lo (oluwa juwon lo)
Oluwa juwon oluwa juwon lor oh
Oluwa juwon, oluwa juwon lo
Carry my body on a lowkey on a lowkey oh body oh oh
Wildarh l'omo olohun oyin