Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Sheybi you think say they can't do without you

You know how you feel when your own people doubt you?

brother when you gone they go still talk about you

Still talk about you

Laugh for your face

For your back them go yab you

These kind things make me paranoid

Glitters no be Gold no be diamond

But toba dan mi wo U go answer God

You go Answer God

toba dan mi wo U go answer God

U go answer



So no go price weytin you no fit pay

If you try am you go see gobe

Nah you sabi if you still dey hate

As i dey work every night and day


Very very soon e no go tey

Me i go forget all my pain

No more sorrow no more work in vain

Till e go sup me i go dey pray


So no go price weytin you no fit pay

If you try am you go see gobe

Nah you sabi if you still dey hate

As i dey work every night and day


Very very soon e no go tey

Me i go forget all my pain

No more sorrow no more work in vain

Till e go sup me i go dey pray




Young Soja go dey knack

As e dey hot

I go dey give deaf ears to the lot

And bring a banger to the riddim as e drop

Me no look left, Not right, just front


Yea dem just ah chat

No dem mout na lazy

Mi ah just pick through the words dem tell mi

D world ah go evil and the system crazy

Still ah good yute like mi mama raise mi


So me never go the road with babylon

Arms pon the right and pon the boots em Gideon

See mi pon the road and dem wan tag along

Mi ah go just fi jx carry on

Right here ah war boi this ah no fun


Fly over pricipipality

Issa bombshell fi mi adversary

Jah Jah guide me family

Issa evil world of Vanity



So no go price weytin you no fit pay

If you try am you go see gobe

Nah you sabi if you still dey hate

As i dey work every night and day


Very very soon e no go tey

Me i go forget all my pain

No more sorrow no more work in vain

Till e go sup me i go dey pray


So no go price weytin you no fit pay

If you try am you go see gobe

Nah you sabi if you still dey hate

As i dey work every night and day


Very very soon e no go tey

Me i go forget all my pain

No more sorrow no more work in vain

Till e go sup me i go dey pray

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status