Together Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Na na na na
Ah Yeah
Adwoa Bae
For the longest time he been telling me stories of love
For the longest time we been waiting for love from above
He say lean on my shoulder forever we go dey together (together)
For the longest time he been promising me say na ring
For the longest time he say he must to meet my mommy
He say lean on my shoulder forever we go dey together (together, together)
Baby make we no dey shalaye
Baby make you no dey do me yanga eh
Promise any type of weather
Baby you and I forever
Lovey make we dey together (together, together)
Baby make we no dey shalaye
Baby make you no dey do me yanga eh
Promise any type of weather
Baby you and I forever
Lovey make we dey together (together, together)
Odo yewu wo na wo da makoma so
For better for worse I still go dey
Promise say you no go change
Cause our love from long E no be today
Ɛfiri sɛ agorɔ bɛyɛ dɛ a mpanimfoɔ se ɛfiri anopa
Oh ɛfiri anopa oh (oh oh oh)
For the longest time he been telling me stories of love
For the longest time we been waiting for love from above
He said lean on my shoulder forever we go dey together
Baby make we no dey shalaye
Baby make you no dey do me yanga eh
Promise any type of weather
Baby you and I forever
Lovey make we dey together (together, together)
Baby make we no dey shalaye
Baby make you no dey do me yanga eh
Promise any type of weather
Baby you and I forever
Lovey make we dey together (together, together)
Baby make we no dey shalaye (shalaye)
Baby make you no dey do me yanga (yanga eh)
Promise any type of
Baby you and I forever
Lovey make we dey together (together)