Puff Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Since i puff I dey do any how
I don craze I don't know how
I carry matter enter akata
And men begin chucking abgada
Since i puff I dey do any how
I don craze I don't know how
I carry matter enter akata
And men begin chucking agbada
Since Puff I don high
Make Una no kill me o
Ebi like sey I no dey
with my clear view o
I no Carry Kala mana Nkem GI ka
Amam na ibu ihe n'isi mana nkem bu ka
Coco miwa sewa sewa
Nwannem ima anya ura na sera sera
E gbaba na my hood
E nara bone thugs
Wo gam gam nwannem e nara gun shot
Niggas wey I know dem no deg play
Hustle everyday for daily bread
Ojota aboys no dey play
My ojota aboys no dey play
If cross their line you go see the light th next day
Since i puff I dey do any how
I don craze I don't know how
I carry matter enter akata
And men begin chucking abgada
Since i puff I dey do any how
I don craze I don't know how
I carry matter enter akata
And men begin chucking abgada
Since a puff
Since a puff
Man dey kill man
Man dey kpi man
Man dey bury man
Man be like rubber band
The try to the tear man
The more e dey expand
I don't must, I don jogodo
Sey na waiting man see inside sokoto
And if you dey reason am you go don kpolongo
A dance of a mad man is funny to another man
Since i puff I dey do any how
I don craze I don't know how
I carry matter enter akata
And men begin chucking abgada
Since i puff I dey do any how
I don craze I don't know how
I carry matter enter akata
And men begin chucking abgada
Since a puff
Since a puff