![All the Pain](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/17/116c6404c2fc4889bee63f10627cf836_464_464.jpg)
All the Pain Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
All the Pain - Kwesi lorv
...
Yeah yeah
Oh oh
Na na na na
Fine boy no Dey pay
Yeah yeah
Oh oh
Na na
I be fine boy
I be sinner
Wey I wan earn some dollars
But life is just too harder
Cuz I be boy from Ghana
Everyone here fit be a badder
Government Dey make us suffer
See how we all just Dey tire
Lovers turn to killers
So jah jah no Dey see
The way your boys Dey bleed
We all Dey for street
Dey pick up the piece
So jah jah no Dey see
The way your boys Dey bleed
We all Dey for street
Dey pick up the piece
We Dey channel the pain
We Dey trap all the pain
Sing out all the pain
So we never give up
We Dey channel the pain
We Dey trap all the pain
Sing out all the pain
So we never give up
We Dey channel the pain
We Dey trap all the pain
Sing out all the pain
So we never give up
We Dey channel the pain
We Dey trap all the pain
Sing out all the pain
So we never give up
Why dem Dey do us so bad
We all just working harder
But still boys no Dey make am
Everything just Dey beat us
Wana girls turn to gold diggers
We Dey do bad dem Dey do pass
Everyone just Dey fake hearts
We Gat no plans for the future
So jah jah no Dey see
The Way your boys Dey bleed
We all Dey for street
Dey pick up the piece
So jah jah no Dey see
The Way your boys Dey bleed
We all Dey for street
Dey pick up the piece
We Dey channel the pain
We Dey trap all the pain
Sing out all the pain
So we never give up
We Dey channel the pain
We Dey trap all the pain
Sing out all the pain
So we never give up
We Dey channel the pain
We Dey trap all the pain
Sing out all the pain
So we never give up
We Dey channel the pain
We Dey trap all the pain
Sing out all the pain
So we never give up