So Many Things ft. T Dollar Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
T dollar
As you Dey pray make I fall down
I gettie biggie God I no fit fall down
I wan live long make I chop life
Make my music go far make I live large
BLHACK MANNIE
So many shenking mio le gbagbe o
Woni ki forin le kinlo kawe o
I still get believe moma rale o
From naija touchdown to maley o
So many things wey my eye don see
So many shenking wey I don feel
So many sapa I go face I go weak
So many struggles badman don face
So many things wey Dey cross my mind
So many things I Dey think about
247 steady on my grind
As I Dey live I just wan survive
So many songs
So many verse
So many things eye don see wey no cast
So many days I go pray I go fast
As I Dey hustle make my timing no pass
As I Dey pray everyday
Olorun gbadura
Bimo shee ka bible Ni Mon ka tira
And I Dey move steadily I no send haters
Make my music go far baba mo gbadura
As I Dey pray everyday
Ni mo n gbadura
Bimo shee ka bible Ni Mon ka tira
And I Dey move steadily I no send haters
Make my music go far baba mo gbadura
As you Dey pray make I fall down
I gettie big God no fit fall down
I wan live long make I chop life
Make my music go far make I live large
As you Dey pray make I fall down
I gettie big God no fit fall down
I wan live long make I chop life
Make my music go far make I live large
Koribamishee ah
Gimme everything I need make e no stress
Na you be my pillar Oh my pillar o
Allah Answer all my prayers
Give us your blessings I pray
Make I no ever go back I pray
I Dey ask make you answer me
Make in be for me madami
Make I no ever Dey beg money
Make I give testimony
Emi majewon lo
I no phoor
I go Dey fight till I stay strong
One call
Two call
Three call Make I no fuck up
As I Dey pray everyday
Olorun gbadura
Bimo shee ka bible Ni Mon ka tira
And I Dey move steadily I no send haters
Make my music go far baba mo gbadura
As I Dey pray everyday
Ni mo n gbadura
Bimo shee ka bible Ni Mon ka tira
And I Dey move steadily I no send haters
Make my music go far baba mo gbadura
As you Dey pray I fall down
I gettie big God i no fit fall down
I wan live long make I chop life
Make my music go far make I live large
Oh no no no
As you Dey pray I fall down
I gettie big God i no fit fall down
I wan live long make I chop life
Make my music go far make I live large
As you Dey pray I fall down
I gettie big God i no fit fall down
I wan live long make I chop life
Make my music go far make I live large
As you Dey pray I fall down
I gettie big God i no fit fall down
I wan live long make I chop life
Make my music go far make I live large
All time call me P Legend