Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Wetin be this

Wetin be this

What the fuck


Oga Police (Oga Police)

Wetin be this (wetin be this)

You just dey stress me

You just dey vex me

Oga abeg na which kind yawa be this

Which kind yawa be this

Which kind yawa be this

Oga Police (Oga Police)

Wetin be this (wetin be this)

You just dey stress me

You just dey vex me

Oga abeg na which kind yawa be this

Which kind yawa be this

Olopa Abeg stop

Wetin dey sup (Wetin dey sup)

Wetin dey sup (Wetin dey sup)

Wetin dey sup for this Lagos

For this Lagos (for this lagos)

For this Lagos, Wetin dey sup

Olopa Abeg stop (Abeg Stop)

Wetin dey sup (Wetin dey sup)

Wetin dey sup (Wetin dey sup)

Wetin dey sup for this Lagos

For this Lagos (for this lagos)

Wetin dey sup


I dey drive on 65

And na bad bitch dey my side

Then I look ahead, and I sight the traffic right before my eyes

As my I pull my speed to 12

I dey head towards mile 12

I no know say popo dey my front na so I jam my 12

Hey you (I dey)

Slow down (ok)

Wassup (normal)

Which way (my house)

Come down(mm mm)

One time (abeg)

Show love (e no dey)

No doll (hmm)

Fresh boy (ah ahn now), rich kid (officer ah ahn now)

G boy, drop bundle

Open your boot and show me your papers

I go take you to court


Olopa Abeg stop

Wetin dey sup (Wetin dey sup)

Wetin dey sup (Wetin dey sup)

Wetin dey sup for this Lagos

For this Lagos (for this lagos)

For this Lagos, Wetin dey sup

Olopa Abeg stop

Wetin dey sup (Wetin dey sup)

Wetin dey sup (Wetin dey sup)

Wetin dey sup for this Lagos

For this Lagos (for this lagos)

Wetin dey sup


Can I know my offense

Can I know my offense

Can I know my offense

You've rough-handled me

Can I know my offense

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status