Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Only me dey hulze

Only me dey face am

I no dey do elonmusk i Dey face am

Pass my the colos with Lyta make I puff am

The light 💡 of my life no body fit off am

Jeje laye yi my bro no dey think am


Say when I start no body no

Where I dey go no body no

Efi won si le kon ma so ro o


Olowo lo la ye yi my bro no dey dull am

Hulze everyday ki every ti ma biza

Ki emi ti je wire pelu cashier

I believe say one day will be the cash out

Ejo mo ni cash app

Omo ope make we cash out

Make we boll out

Make we shope life


Oro owo💵 ni o

Lo bami o


Oro owo💵 ni o

Lo bami o


Make i get this money make I pull up in the tow door

Make he get why dey go me landlord


Oro mi no ki won so ni rere

Oro mi no ki won so ni rere

Oro mi no ki won so ni rere


Who I won tell tani mofe so fun

Story ayemi tani mofe sofun

Have been through many bothers


I will keep trying till I cross every borders

No go try go jons your own brother

Keep trying everyday with more prayers

Believe in your self ko si eni keni to mo la


Only money be the main thing

Dollar is all I am chasing

Dollar is all I am chasing


Tell me where them deh

Tell me where them deh

When I be deh face am ooooo

Tell me where them deh

Tell me where them deh when I be deh chase am ooo


Only money matter ni ko bami talk

Oro owo nikon Nikoba miso

Only money matter ni ko bami talk

Oro owo nikon ni Koba mi so


Me I thank God for life

Me I thank God for life


Zeenorichess on this one again

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status