Double 6 Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2023
Lyrics
Double 6 - xx_shuttle
...
Okayyy
Sharp object
Haaaa-aaan
xx shuttle on this one
Oooonnnn unn onnn
Na everyday I Dey shope
Olorun loke mo dupe oo
Person wey get God
No Dey regret o
Make you self mind your business o
During the weeks
I Dey calculate
Lale Friday Maja yemi
As per day I no Dey regret o
On a low mode shise o
Double six
Double six
Double six
If e no come ama tun dogbon sii
Text me
Shawty text me
Kele wey we Carry
Reach 20
Double six
Double six
Double six
If e no come ama tun dogbon sii
Text me
Shawty text me
Kele wey we Carry
Reach 20
Oh my nigha no go soro mii
She ru Ori to ni ni mo ni ni
No go pour sand for garri mii
Awon haters gan Fe sari mii
My hustle me I keep it hundred
On so far I dey run am jejely
Me wifi e no disconnect
Nothing gon sup
I’m geed up jejely
As I Dey drop am
Dem Dey feel am steadily
Gbedu wey dey cause calamity
Me I give ‘em steadily
Zero cold ,me am hotting
Jejely
Brother fails brother
Shoti get
Before you tell me
Gan Moti rest
If you lock door ama
Lo fence
Are you still playing
Salo ti ra Benz
Haaaa
haaaan
Double six
Double six
Double six
If e no come ama tun dogbon sii
Text me
Shawty text me
Kele wey we Carry
Reach 20
Double six
Double six
Double six
If e no come ama tun dogbon sii
Text me
Shawty text me
Kele wey we Carry
Reach 20
Oga gimme distance
If not business
I gat God so me I’m lifted
Omo I no send
Kilonso
Kilonso
Mío gbo kan tan nso
Before you tell me I don wise
Why you hating? Oya take mic
Oga take mic
You still hating at 21
Why are you hating your brother
Haaaan haaan
During the weeks
I Dey calculate
Lale Friday Maja yemi
As per day I no Dey regret o
On a low mode shise o
Double six
Double six
Double six
If e no come ama tun dogbon sii
Text me
Shawty text me
Kele wey we Carry
Reach 20
Double six
Double six
Double six
If e no come ama tun dogbon sii
Text me
Shawty text me
Kele wey we Carry
Reach 20