Loading...

Download
  • Genre:Alternative
  • Year of Release:2023

This song is not currently available in your region.

Try the alternative versions below.

Lyrics

She Bad - Drex Vm

...

Verse 1

I really really want to know

Girl I really do want to know

This kinda love wey you show me so

I just wan know how the thing de go

Yeah

I love you girl in the morning

6:30 everyday I be calling

yeah oh na na na na

Hook

But she bad

She no de show mercy

She bad

She say I make her craze

She mad

The lady wan be my Shima

Oh yes she can

She wan de do bad things

She can

She say she like my thing

E loud

The lady wan be my Shima

Chorus

Girl you make a man Collobi your bum bum

Everytime I wan chopy your kokoro

This love de burst up my kponono na na

Girl you make a man Collobi your bum bum

Everytime I wan chopy your kokoro

This love de burst up my kponono na na

Verse 2

Wetin be this oh

Be like I de craze oh

I no relent I fit murder for your case oh

And hide my face makey po Po no de chase

Make you enter for the Benz straight up to your place oh ehh

Odoyewu gimme 1 sugar gimme 2 sugar

Blind me likey Ruger

I no tire for your matter

Na your matter wey dey matter

Fine girl chiamaka

Make we run see your mama

Hook

Chorus

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status