![Dia ft. Dannyboi HNR](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/22/5274755bcd3f45ba9834d5cfa00fdb17_464_464.jpg)
Dia ft. Dannyboi HNR Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Oto ojo meta ta tin ba bo
Sometimes i forh
When i go pullup and pop
Oye kin ti gbera gan
Buh still i dey crawl
When be my own time go come
Orin mi shan shi magbo
When i go blow
Idan ni mi shey dem go know
Many many things wey my eye don see
Many shenking, but i keep pushing
I can picture am inside big frame
Say i pullup and i get this fame
Omologo sha nan kigbe
Every corner, my songs on a replay
picture am inside big frame
Say i pullup and i get this fame
Omologo sha nan kigbe
Every corner, my songs on a replay
Omo ologo dia
Omo ologo dia
Sha nan kigbe sha
Omo ologo dia
Omo ologo dia
They wan take pictures
Omo ologo dia
Omo ologo dia
Sha nan kigbe sha
Omo ologo dia
Everywhere i go
They wan take pictures
O to ojor meta tatin ba bo
Ere kor but o to ojor meta tatin sabo
Mo mor pon ma gbor mi aje mo ni gbagbo
That same boy ma damu singapore
Paddi mi ma fimi shey yeye shebi u see say I dey grind
If no be money oya tell me wetin I dey find
Na my life ore oluwa steady multiply
Omo ologo steady shining like a diamond in the sky
Baba lighten up my day
So many things that are fvcking up my brain
Kin ma shubu Lori stair case when I'm stepping up my game
K'aye maso pe wetin be my gain o
Omo Ologo Dia
Show them say I getti fire
Say me no go tire
I go give them the vibe till thy kingdom come o
Omo ologo dia
Omo ologo dia
Sha nan kigbe sha
Omo ologo dia
Omo ologo dia
They wan take pictures
Omo ologo dia
Omo ologo dia
Sha nan kigbe sha
Omo ologo dia
Everywhere i go
They wan take pictures
I can picture am inside big frame
Say i pullup and i get this fame
Omologo sha nan kigbe
Every corner, my songs on a replay
Picture am inside big frame
Say i pullup and i get this fame
Omologo sha nan kigbe
Every corner, my songs on a replay