![Dream Chaser](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/22/36ecd116266647e69a6a78321c90cc4d_464_464.jpg)
Dream Chaser Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Dream Chaser - Tega Boi Dc
...
Lyric of Dream Chaser by Tega Boi Dc.
Tega Boi Dc
BEEB....
Arewa...
BEEZU......
It been a while, I gain some person, I lose some person again......
No money no talk I put my phone for DND
Cause where I dey today no be chi chi no be biscuits......
Am coming from a long way, I wish you know the place...
And if I talk them say am rude, see this small pikin...
We fit they the same age but we no still be mate......
E they happen I dey see am who get before no get again....
I don write the exam flying colors all the way......
CHORUS:.....
So pure water for my face.....
Make I shift, make I wait, Make I start again
And if e no work I do am again...
To make sure say I catch wetin I dey chase,
I be Dream Chaser (×2)
Pure water for my face (×4)
VERSE 2: Tega boi dc
Street made me, not easy, growing up in the trenches
Many Call where not pick,
Landlord give quick notice
Park out park out
Since you no cash out cash out
Love us, love fans, steady para para
Na we dey roll the dice, put na God they bring the two 6ix
Am still a small Boi, but I think like am 40
Not been successful, i always think that am 40
I ran from sapa, Omo that nigga almost gut me
CHORUS
So pure water for face...
Make I shift, make wait, Make I start again
And if e no work I do am again
To make sure say I catch wetin I dey chase
I be Dream Chaser (×2)
Pure water for my face(×4)
Sunshine..
Growing Up in the trenches........