
B Side Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I greet ooo bros
Help me touch that other guy
Yessss
I greet you bros
Touch that guy wen dey with the pooss
I greet you specially
Brownieee
We don come
Edi ikwa na ape (Joromi, Jo mi jo)
Edi ikwa na ape (Joromi, Jo mi jo)
Ike wa pane o (Ike was pane) (Joromi, Jo mi jo)
Eyiri guri e (Joromi jo mi jo Jo)
Joromi,
We don come no go (joromi,Jo mi jo)
Joromi
Say say (Joromi, Jo mi jo)
Wait
Men mount for the Benin lifestyle
If you wan know make you lap b side
4 B-side men dey disguise
No go put hand if you No get mind
Benin get men, say Benin get men
Benin get men and men get leg
Inside there say Benin na den
Eya mu Obo yor if you no be ekpen
Domòr domòr iviè Edo Domòr
Domòr
Domòr domòr iviè Edo Domòr
domòr
OBA EWARE Ughàtor babà
Domòr
Sir Victor Uwaifo Domòr babà ohh
Domòr
Edi ikwa na ape (Joromi, Jo mi jo)
Edi ikwa na ape (Joromi, Jo mi jo)
Ike wa pane o (Ike was pane) (Joromi, Jo mi jo)
Eyiri guri e (Joromi jo mi jo Jo)
Joromi
Joromi, Jo mi Jo
Joromi
Joromi, Jo mi Jo
Benin no be for Bolo
Boys dey para , everyday on Gaza
Edo Odion na be fala ,evididence dey for this side men gallant
Gallant oooo Men Gallant oooo
Benin boys no dey find Wahala
If Wahala show no Wahala
For Benin u suppose know the matter
Shout out to my men when dey upper
If you put hand na your jaw we go upper
Benin get men, say Benin get men
Benin get men and men get leg
Inside there say Benin na den
Eya mu Obo yor if you no be ekpen
Oba Ozolua na men wen get leg 🦵
Oba Esigie na men wen get leg 🦵
Say
Edi ikwa na ape (Joromi, Jo mi jo)
Edi ikwa na ape (Joromi, Jo mi jo)
Ike wa pane o (Ike was pane) (Joromi, Jo mi jo)
Eyiri guri e (Joromi jo mi jo Jo)
Eh confam Joromi
No go put body ooo Joromi, Jo mi Jo
Aigbudumhe Joromi
Edo Odion Joromi, Jo mi Jo
……..,,,,,,