You Dey Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2023
Lyrics
You no go tire for me
Yeah You dey for me
24-7 for me
You no dey busy for me
Yeah You dey for me
24-7 for me
You no dey busy for me
Baba You dey for me
24-7 for me
Your love surrounds me
What kind love is this
That You were slain for me
What kind love is this
That You have set me free
My God You never lose
Yeah You always prove
Oh
That You dey for me
Yeah You dey for me
Like a bee to honey
Yeah You dey for me
Your lovin' e sweet me
Yeah You dey for me
Like a bee to honey
Yeah You dey for me
Your lovin' e sweet me
I was searching for love
In all the wrong places
Left me broken and all burnt up
You beautified my ashes
Yeah You dey for me
Like a bee to honey
Yeah You dey for me
Your lovin' e sweet me
Yeah You dey for me
Like a bee to honey
Yeah You dey for me
2-4-7
You no dey busy for me
Baba You dey for me
2-4-7 for me
All Your love's on me
You no dey busy for me
Jah Jah You dey for me
You no go tire for me
Your love goes on
Oh You dey for me
Like a bee to honey
Yeah You dey for me
Your lovin' e sweet me
Yeah You dey for me
Like a bee to honey
Yeah You dey for me
Your lovin' is so sweet to me
You no dey busy for me
You no dey tire for me
One time yeah
Two time yeah
Three-time wow
You're always there for me
One time now
Two time yeah
Three-time now
You no dey busy for me
Your love's so sweet to me
Oh
Your love's so sweet to me