Loving you Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Yeah , this one of my favorite 678
Ballerina , Katerina , senorita
Everything trina trina
Eyan Ballotelli
Yeah yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
yeah yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
Baby don't sting me like a bee
Na this kind love man want dey feel
Settle down Je a mu aso ebi
Je mu oso ebi
I'm drunk but Im sober , worry my head like hangover
When I come to the scene don't be a hater
Sinner man let's go to Mecca
Na this kind love man wan dey feel
Loving you loving you be my job oh
Outside talk we no dey hear
Me and my guys dey for here
Omo this your body dey make man honey
If loving you na case I fit to die for this your waist
Abi you want I give you space
Shebi na you go cure my craze
Jowo oh baby baby oh
Loving you I keep loving you
Hmmm hmmm yeah
Wooo wooo
I keep loving you I keep loving you I keep loving you
I keep loving I keep loving you
Shoma gba mi yeah yeah yeah oh
Shoma gba mi yeah Yeah yeah oh
Oju ti dirty yeah oh yeah
Baby whine me for me naughty ye
All this people dem they talk their talk
They no know wetin we will do
They never know and I keep loving you
I go dey loving you , I go dey love you
Omo this your body this your body
Dey make man honey if loving you na crase
I fit to die for this your waist
Abi na you go cure my craze
Jowo oh baby Jowo baby oh
I keep loving you , loving loving loving
Yeah yeah
Senorita katerina, everything trina trina
This my favorite joint 678
You know I'm just chilling with my boys
Yeah I got roody in the building ,I got 16
I got p everyone ,omonoba I see you
Legend I keep loving you