TOO FAST Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
No, no, no ,no, yeh yeh yeh
Many things I no fi talk
Many things I no fi talk o Cause me I dey on God o
Many things wey dem talk for my back But me I no phor
Cause me I no phor
Many things I no fi talk o
Likewise
When I wake up everyday
I go down on my knees
When I give God all the thanks
I thank him many ways
Cause he make way for me
To move fast o
Cause I moved fast I mean too fast o
Mo lor gbe hook up o yeah!
Cause the money too much o
Whose fault is it
Calling my cellular ye
Many kele wan dey burst my medulla
O na na na ye
Calling my cellular na na
Many kele wan dey call my cellular
Na na na
Enter there like see caution
Stay there e ti gbo nkan nkan
E de ri nkan sor ye
I put my up on God e
Stand at ease, make you stand at ease Make you stand at ease o Burst my, burst my ye
No, no
Gbemi trabaye
I no fit shalaye
Dey your dey
Make I dey my dey
I no fit shalaye
B***** gbe mhi trabaye
O na na na na (Silva)
When I wake up everyday I go down on my knees And I give God all the thanks
I thank him many ways
Cause he make way for me To move fast o
Cause I move fast I mean too fast o
Mo lor gbe hookup o
Cause the money too much o
Whose fault is it
Burst my, burst my Burst my, burst my And I move too fast
Emi gan mo tun sare too fast
Yeah yeah boy you know they run fast
No, I'm not too fast
I no write this verse
You know me
I'm called Silva
Yeah yeah
When you see me you shiver
No, no
Put that bread inside butter
No, no
Yeah yeah
No, no
Yeah yeah
No, no
Yeah yeah
No, no
Yeah yeah