Back 2 Back (feat. young dvb) Lyrics
- Genre:Amapiano
- Year of Release:2023
Lyrics
intro- see Dem call me young anh oah
start to pour the vibe,
l2green young dvb
l2green verse
-as I dey steady grinding I dey steady giving them my vibe
always in my mind say I still go rise
make I dey happy make I always smile
woah ah
see me wearing brand new 2x
riding motorcycles
Also in the Bible
waiting for the title
calling holy Jah ahhah
any where me dey una holy vibe
adiza make u hold it tight
anyhow e be I be holy bie
chai chai omo see the d vibe
ai ai she dey kill the vibe
1234 i.be holy guy
uhh uhh steady bankcruise
uhh uhh I be johnbull
chorus- back to back we dey give Dem the vibe
Demma feel the vibe every nine nine 2x
abracadabra
propaganda
straight to Germany,
straight to America (2x)
young DVB rap verse 1
omo AJIKAWO lemi I get some.big cruise
give them big vibe make.dem feel the banku
start to pour the vibe omo like a shampoo
ma ba mi Dan were wo lai sepe o tifeku
ah
ogun abinibi ta lope mi Lolo fo
I fit command you ko ma je koriko
my vibe make Dem dancing biti Poco
freestyle me hot odun Oki biti Koko
back 2 back Dem wan mad
every day I dey roll am like dice
back to back Dem wan mad
every day I dey roll am like dice
l2green-sweetie preety kisses
give Dem too me splitt in pieces
gently slowly my b
in the 90's
loving my gee unnh
l2green- e no fit b like this forever
young DVB- I no say one day e go better
l2green- e kowo wole make I spend the raba
young DVB- one time one time for the banger
chorus- back to back we dey give Dem the vibe
Demma feel the vibe every nine nine 2x
abracadabra propaganda
straight to Germany, straight to America 2x
young DVB rap verse 2
owun ta walo sokoto
owa labe sokoto
idan no dey stress,afi to ba fe sokobo
ele ri fesiloju, u no get the combo
back to back wonle won iya yin pelu Congo
One time
my nigga give me hi five
we dey ginger on everyday banger
l2green and young we are the Viber
Alfa salam, l2green agba viber