Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2023

Lyrics

Ngozi - Ric Hassani

...

music intro

Huhu

Huhuhuu

Uhuu

Huhuhuhuuu

……

Ngozi,

where you dey go?

If you leave me like this,

how I go blow?

Ngozi I dey for you,

I need you to know

Dem dey think say na me

but how would dey know?

Na she dey carry me

Na she dey ginger me

Na she dey fight for me

When I dey down,

when I dey ground

Na she dey pray for me

If I no dey for where she dey

Na she dey defend me

Omoge ifemi,

she loving me gently

She no dey vex,

no dey stress

Everything easily

If I dey vex, she no dey shout,

she dey reason with me

She be my G,

she be my queen,

She be my family

Wetin again I need

Ngozi,

Ngozi, no leave me go

Where I for go again

if Ngozi wan leave me so?

Ngozi,

Ngozi, no leave me go

Where I for go again

if Ngozi wan leave me so?…

Ngozi

Ngozi, my baby

Omomi, so ngbo mi

Don't leave me Josh too funny

Anything I did,

baby, I'm sorry…

I'm a new man now,

baby, come check me

Gbogbo mo tiwansin motira Bentley

I'm sorry (I'm sorry),

so sorry

Mabinusimi

Na you dey carry me

Na you dey ginger me

Na you dey fight for me

When I dey down,

when I dey ground

Na you dey pray for me

If I no dey for where you dey

You go dey defend me

Omoge ifemi,

she loving me gently

She no dey vex, no dey stress

Everything easily

If I dey vex, she no dey shout,

she dey reason with me

She be my G, she be my queen,

she be my family

Wetin again I need…

Ngozi, Ngozi, no leave me go

Where I for go again

if Ngozi wan leave me so?

Ngozi, Ngozi, no leave me go

Where I for go again

if Ngozi wan leave me so?

Ngozi!

…music interlude

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status