Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Hmm Hmm Hmm

Hmm Olaitan Brain Oo

Boy Brain

(It's Airkay with the vibez)

I was not born in a rich home

Mummy dey try to be happy o

And we dey thank GOD

Taba je turkey o

Cuz no be everytime we dey gbadun o


Han

Only GOD know as he dey run ham

Tori ajepako Lomo from the day one

Even in the trenches dem no like ham

But only GOD knows the reason why

Bobo don dey grow and I still broke die

So many advice from my grandma

Won tunipe ki wa lo ko barber

Buh I never lose hope

And I grind ham

And at the same time I dey press hard

Tori Oppression poh ninu zagan

Emino okere tiba ra venza

But tasiko bade won sha ma gbon pa e han


Hmm mm ayee

No be by age abi nothing

Buh ki omo ti o tomi malo shenk mhi

Grind for the muller for the money

And I was born to succeed

No dey cap Mhi Eeeh aaayyyy

No be by age abi nothing

Buh ki omo ti o tomi malo shenk mhi

Grind for the muller for the money

And I was born to succeed

No dey cap Mhi


Omo iyami no worry no doubting

I say no thinking e go drop again if you no panic

Daily reminder to those still grinding eeh aayyy

Omo iyami no worry no doubting

I say no thinking e go drop again if you no panic

Daily reminder to those still grinding eeh aayyy


Dem say make i paste info make we load ham

Shey nah zelle abi paypal

But i no get client wey go drop ham

And anyhow e be i still dey grind hard han

Bad nigga chasing big man things o

Pull in mah lambo with my gees o

When it's time to score ki malo shi toe

Congrats to those wey dey hustle o


Han Han aayyy eeeh ayyy

I go drop again cuz I no seke

Still try again just to dey okey

Adura mummy lo gbemi leke


Haaaan haaan aayyyyy

Baba loke jhoor wa shey temi

Han aaayyyyy haan han aayy


Hmm mm ayee

No be by age abi nothing

Buh ki omo ti o tomi malo shenk mhi

Grind for the muller for the money

And I was born to succeed

No dey cap Mhi Eeeh aaayyyy

No be by age abi nothing

Buh ki omo ti o tomi malo shenk mhi

Grind for the muller for the money

And I was born to succeed

No dey cap Mhi

Spanky on the mix

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status