
Henessy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
hmmmmm
They Duhno
Bad girl nai Dem call her
She no dey look uche face oh!
Hard Guy nai Dem call am
he nor dey fear uche face!
Anytime wey you need them
Dem ready for here...
Anytime wey you call them..
Dem brekete for ground!
Anybody wey like to shayo.
(like to shayo oh!)
Make e join the gbedu for here!
Mama Léle Léle...
Na na na na
Eh eh eh eh
Hennessy o
Hennessy o
Every body
One dey sip o
Hennessy o
Hennessy o
Make e just dey burst their brain
Mama Léle Léle
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
Party just dey start
Brother don dey high
Party just dey start...
HE don dey high...
Chairman your boys dey throway salut
(Throway salut)
Barman bring more bottles for here
Anybody wey like to shayo.
(like to shayo oh!)
Make e join the gbedu for here
Hennessy o
Hennessy o
Every body
One dey sip o
Hennessy o
Hennessy o
Make e just dey burst their brain
Mama Léle Léle
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
Chariman your Boys dey throway salut
(Throway salut)
Barman bring more bottles for here
Hennessy o
Hennessy o
Every body
One dey sip o
Hennessy o
Hennessy o
Make e just dey burst their brain
Mama Léle Léle
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
Mama Léle Léle
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)
(Who goes there?)