Yawa Gas Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Yeah
Its Yhng MB
As yawa gas
We go e house
We flog e ass
With cutlass
You say you wise
Me I sharp
I no dey slack
I wicked die
I wicked die
You wan die my money
Ehn be like say you wan run mad
You think say
I dey normal
This na money matter
You wan die my money
Ehn be like say you wan run mad
You think say
I dey normal
This na money matter
You think say
I dey normal
This na money matter
Rich off the pain
I dey bomb everyday
For maga to pay please no delay
I no dey use my money play any day
For my matter sef God dey
Yeah where were you?
I was bombing every night
24-7 I been on my key grinding every night
Praying for this days
Just to get it right
Just to get this cash
Just to get the bag
Bross this money don drop from that your aza
What is the update
I don even forward you the slip
Confirm man
And you con dey tell me story
Abi you won kpai me I no dey cap much
Cause this money must drop
Abeg make we go e house
You wan die my money
Ehn be like say you wan run mad
You think say
I dey normal
This na money matter
You wan die my money
Ehn be like say you wan run mad
You think say
I dey normal
This na money matter
Under two seconds
We don find e house
We don go e place
We don't bust e gate
Burst e head with the bottle
Wer e dey
If you do me bad
I go do you worse
I go show you pepper
I go show you raw
I go sell your house
I go sell your moto
I go burn your polo
This no be joke
Hustle for the money
Just to get it right
Just to get this cash
Just to get the bag
Bross this money don drop from that's your aza
What is the update
I don even forward you the slip
Confirm man
You con dey tell me story
Abi you won kpai me I no dey cap much
Cause this money must drop
You wan die my money
Ehn be like say you wan run mad
You think say
I dey normal
This na money matter
You wan die my money
Ehn be like say you wan run mad
You think say
I dey normal
This na money matter
You wan die my money
Ehn you think say you wan run mad
You think say
I dey normal
This na money matter
I say yawa gas
We go e house
We flog e ass
With cutlass
Say you wise
Me I sharp
I no dey slack
I wicked die
I wicked die ooooo
See am ehn make e no be like say
Na Because of small transaction
Go just make you loose your life
Cause some men ready kpai anybody
For any little amount
So make we dey organize
And this goes out to every fucking motherfucker
Wae dey out there was dey try won rip
E brother sweat
Brother hustle o
You know how e take dey hard for the streets
Make we dey guided
Do successful transaction make you be better plug
Gbaase
Its Yhng MB
As e dey hot o
Peace out