Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Don't tell me you don't love me

When you have shown that you love

You're only one that's on my mind

Dynamite

you dey blow my mind

For all the things

That you have shown me

Bed styles wey you do me

Baby girl you are on my mind

You know that you won't leave my mind


She sabi dance

She sabi cook

She gat boos

She gat yanch

She sabi make that thing to go fast

She nor go make that thing to go down

When you talk about vibes

She gat you

When no money she go do you Bonjour

Morning breakfast go dey wait for you

Oh damn baby girl I love you

You know


Solo tu nella mia testa

Lo so che sai questa

You make me kolomental

You make me just dey wonder

How this love Dey make me gaga

Donblaster

Now dem blast am

I gave you heart

And you gave another

I gave you heart

U gave another

You gave another

Now I don kpo

I don kush

I don roll

For my floor

I don call

All your phones

You nor pick

None of those calls

Me don't know

What to do

And your best friend

Is on my phone

Right now she's knocking on my door

I just call

To really let you know

How the thing goohhhhh


Don't tell me you don't love me

When you have shown that you love

You're only one that's on my mind

Dynamite

you dey blow my mind

For all the things

That you have shown me

Bed styles wey you do me

Baby girl you are on my mind

You know that you won't leave my mind


She sabi dance

She sabi cook

She gat boos

She gat yanch

She sabi make that thing to go fast

She nor go make that thing to go down

When you talk about vibes

She gat you

When no money she go do you Bonjour

Morning breakfast go dey wait for you

Oh damn baby girl I love you

You know


She sabi dance

She sabi cook

She gat boos

She gat yanch

She sabi make that thing to go fast

She nor go make that thing to go down

When you talk about vibes

She gat you

When no money she go do you Bonjour

Morning breakfast go dey wait for you

Oh damn baby girl I love you

But why you wanna go

Yeah

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status