Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Omo she too sabi

Go

Me I never finish baby

Chummix eh yeah

Odinaka


No dey dull me

Give it to me

Give it to me yeah

Give it to me

You get waist and you get shape

She get doings wey dey burst brain

No dey yanga

Give it to me

Give it to me yeah

Give it to me

You get waist and you get shape

She get doings wey Dey burst brain


Forever (Dey forever)

and ever

Give you original style

Chidinma make we gum body all night (Oya)

O wera

O wera

Love you till the end of time

I'm a call away and I'll be there o (Be there)


I know you want to turno no

Oya baby make we turn up (turn up)

Please don't take this the wrong way

Abeg make we nono

Wait o

Be like say you like ogbono (gbono)

With very big kpomo (kpomo)

Omo omo


The way she control me o she no be novice o

Touching on my body o I don dey notice o (Oh!)

I don dey notice that I need

I need police o (Oh!)

I don dey notice that I need


Trouble must come and trouble must go

Even though (Ehen)

Wherever you go I go

Them say you get problem (Problem o)

Shey na your backa o be the problem

No mind I no trust them

Pay no mind I no send them

I no fear them


Forever (Dey forever)

and ever

Give you original style

Chidinma make we gum body all night (Oya)

O wera

O wera

Love you till the end of time

I'm a call away and I'll be there o (Be there)


I know you want to turno no

Oya baby make we turn up (turn up)

Please don't take this the wrong way

Abeg make we nono (Omo)

Wait o

Be like say you like ogbono (gbono)

With very big kpomo (kpomo)

Omo omo


The way she control me o she no be novice (Omo she too sabi)

Touching on my body o I don Dey notice o (Oh!)

I don Dey notice that I need

I need police o (Oh!)

I don dey notice that I need

I don dey notice that I need


The way she control me o she no be novice (She no be novice o)

Touching on my body o I don Dey notice o (My body)

I don Dey notice that I need

I need police o (Oh!)

I don Dey notice that I need

(I don Dey notice that I need)

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status