Osanle Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2015
Lyrics
Intro
Who be this dey mess me why you want dey mess me
Shey you want to run me mad shey you want to mess me
If you see my baby abeg tell am to call me o a
I dey wait if I wait too much e go dull me o a
Cos my body really want you want you oya come baby I want to want to
Oya come to my love to my love to my love to my love e
Baby this your love e bad o bad o if you leave me I go mad o mad o
I no ever want to think think I no ever want to think think
I no ever want to think sey you go turn to osanle osanle osanle osanle
Baby pada wale ma ma sanle sanle sanle baby pada wale ma ma sanle o
Baby pada wale ma ma sanle o baby pada wale ma ma sanle o
Its you that am needing when everybody they turning their back
Remember when I met you you say you no go scartter my heart
I wanna be your mrs o sebi na me you are looking for
You break my to pieces to ba sope o fe ma lo
Who be this dey mess me why you want dey mess me
Shey you want to run me mad shey you want to mess me
If you see my baby abeg tell am to call me o a
I dey wait if I wait too much e go dull me o a
Cos my body really want you want you oya come baby I want to want to
Oya come to my love to my love to my love to my love e
Baby this your love e bad o bad o if you leave me I go mad o mad o
I no ever want to think think I no ever want to think think
I no ever want to think sey you go turn to osanle osanle osanle osanle
Baby pada wale ma ma sanle sanle sanle baby pada wale ma ma sanle o
Baby pada wale ma ma sanle o baby pada wale ma ma sanle o
Whatever night whatever date whatever side e e
Whatever day whatever night my love in e dey reign
Whatever night whatever date whatever side e e
Whatever day whatever night my love e dey reign
Who be this dey mess me why you want dey mess me
Shey you want to run me mad shey you want to mess me
If you see my baby abeg tell am to call me o a
I dey wait if I wait too much e go dull me o a
Cos my body really want you want you oya come baby I want to want to
Oya come to my love to my love to my love to my love e
Baby this your love e bad o bad o if you leave me I go mad o mad o
I no ever want to think think I no ever want to think think
I no ever want to think sey you go turn to osanle o
Baby pada wale ma ma sanle sanle sanle baby pada wale ma ma sanle o
Baby pada wale ma ma sanle o baby pada wale ma ma sanle o
Wale o pada wale o baby pada wale o osanle sanle sanle sanle