Loading...

Download
  • Genre:Afrobeat
  • Year of Release:2023

This song is not currently available in your region.

Lyrics

BOUNCE ft. Meistha - kwxt

...

make Dem know meister be d guy

Dem dey find

sing highlife I sing blues yeah

many things iIwan do yh

but music I choose

music i gat you

pay my tithe

I pay dues

pay respect to whose due

working well i gat tools

oluwa I thank you

as long as you're fine

do anything wey go make u smile my dear

i no like long matter

wanna wrap u around my arms

and hold u tight

when you're done

don't wanna see your tears

I just wanna see you smile

always speaking the truth

I ain't telling you lies

how I go do am i no know

but I go dey go show to shut down

u might prefer Francisco

anyhow e be yh

we go bounce

how I go do am i no know

but I go dey go show to shut down

u might prefer Francisco

anyhow e be yh

we go bounce

give Dem a call Dem no reply you

even when u not at fault

them no side you

but Dem wan chill right beside you

Dem no dey tell person say

e no possible

kwxt

Dem no dey feel d pain

sometimes this hustle

no dey make

ain't no one looking at you

when they see you feeling pain

but now we celebrate success

range in all range

even when we double hustle

na God dey show d way

so now we pull up in d club right

and see Dem niggas looking

be like say Dem wan cry

laugh em in d face

and I step out like I be soldiers

baby mama calling saying kk

look i dey groupnd

round after round

I say this girl she no dey bother me

but if she into money

cut her out and then I leave that shit

you got me and I got you life goes on

and then we making it

but no be say my homies no go halla

if u faking it

they say d girl no dey form

if she dey out

we living life to the fullest

like say we dey high

vanity upon vanity

buh Bobo wanna live life

and Bobo no go care if u put an down

with a nice ass

jealous

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status