ZOO Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Love me or hate me I'll never be you
She say I be animal, welcome to the zoo
My life's like a movie wey nor get part two
If I die today put my brain for museum
Its Godbody my Gee
Turn me up some more
And my mind still dark like closed eyes
She nor fit forget me Wallahi
Dem say na soul ties
When I flow this deep I dey spit Goldmine
The ones wey know my mama say Aisosa so fly
Yeah it's Godbody
I shine from both sides
When I drop it like its hot these haters turn fries
Too much sauce
Too much juice
I Dey roast rhymes
The way I spice it up
They know it's God's thyme
Got my dawggies in the back they ready to attack
Dey nor dey bark dem dey bite
I'm still one with the gang
Love me or hate me I will never be you
She say I be animal welcome to the zoo
My life's like a movie wey nor get part two
Hey! I don first talk the shii… chill
Ayy
Put my soul in verses cuh I know they must hear me
Heartbreaker, Yoruba demon my name should be Femi
And I do the work myself cos Oluwa must bless me
Same hommie online, and when you see me in person
Ahhn
I never flicker you can't off this flames
Is he Burning bush or fire on a mountain
They just can't say
Yeah I did this for my sober days
Way before I started shmoking Igbeux
When I just love plantain
Stuck in my ways like it's Lagos traffic
Shawty said she missed her period I never panic
We just send the package back to God you understand me
N she calling me daddy buh we nor be family
Haann
Dance in the rain just to wash away the pain
N the hunger for the fame gat me rolling up this J
Ahhh
I'll be this way till the day I decay
HolyDurag! I'm in my second childhood today
Wah tha mean? I'll never fugaze
I'll keep it real till I turn dust it's more than the pay
Driven by purpose
Blessed by the cosmos
I nor gats do the most
Haters get bulldozed
Love me or hate me I will never be you
She say I be animal
Welcome to the zoo
My life's like a movie wey nor get part two
Ayy Ogbeni I said the thing before
Chill