TANGO Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
S.Tee on the sing o
Dopefella
Incase you don't know
Shay you know it takes two to tango
Hmm as omo ologo very soon i go feature moelogo o ah mologo o
Incase you don't know
Shay you know it takes two to tango
Hmm as omo ologo very soon i go feature moelogo o ah mologo o
As a small boy from surulere
I dy strive i dy hustle just to make am o
Bad belle people they want to hinder me o
Dem no know say na money dy ginger me
Ah dy ginger me ooh
Jojo jo tete bami jo(wa bami jo o)
Hmm kosi ishoro(kosi ishoro o)
Wa jekajo(Wa jekajo)
Hmm kosi ishoro
Incase you don't know(incase you don't know)
Shay you know it takes two to tango(takes two to tango)
Hmm as omo ologo o(omo ologo)
Very soon i go feature moelogo ah mologo o
incase you don't know(incase you don't know o)
Shay you know it takes two to tango(two to tango o)
Hmm as omo ologo o(omo ologo)
Very soon i go feature moelogo ah mologo o
So many things wey dy bother me o(so many wey dy bother me o)
For this life nothing dy funny o(nothing dy funny o)
Awon haters won fe mo story mi o(awon haters won fe mo story oo) ah
Moke pe olorun mi ko gbami lowo enemy o
Jojo jo tete bami jo(wa bami jo o)
Hmm kosi ishoro(kosi ishoro o)
Wa jekajo(Wa jekajo)
Hmm kosi ishoro say