
MLD (My Life Divine) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Fire
Bruuu!
Hmm
Oh no no no
Yeah no no
Don't whine 4 me
One more one more
Don't act funny here
Make me put my hands on you
One more one more
Don't act funny here
Was on my race
Shawty got thrilled on me
She dey my body
Like say na tattoo
And do me like pami oh
No be the shy type
Everything mara mma
You drive me craze
How i go take sip on ice
So every now man dey rise
Some think delusional
Go wan kick me fall enter hole
Omoge wey wan degen dege
I say pose!
I go make this paper
Sweet say pontifer
You can't understand i've come So far
You no holy pass the most high
My life divine
I got my men
Adam and eve we go full Everywhere
We go dey sip and vibe EveryNow
I dey my side,keentapa way
I dey for yo
Na the way you dey make move Dey make me craze
You dey burst my head
Mmaya for yo
I'll date for yo
Mogbe for yo
I dey for yo
Na the way you dey make move Dey make me craze
You dey burst my head
Mmaya for yo
I'll date for yo
Mogbe for yo
I dey for yo
Pretty bad niqqa whined you
So many times
Abeg indulge me
I'll make you mine
You got me feeling alright
You got me crazy
You got me craving non tonight
Shay i got your heart flying
Away
Pull up i will take you
We go far away
Oh baby i will never leave you
We go communicate
While you're mine already
You know it's a holiday
I mean what i say!
I go make this paper sweet say Pontifer
You can't understand i've come So far
You no holy pass the most high
My life divine
I got my men
Adam and eve we go full Everywhere
We go dey sip and vibe EveryNow
I dey my side, keentapa way
I dey for yo
Na the way you dey make move Dey make me craze
You dey burst my head
Mmaya for yo
I'll date for yo
Mogbe for yo
I dey for yo
Na the way you dey make move Dey make me craze
You dey burst my head
Mmaya for yo
I'll date for yo
Mogbe for yo
I dey for yo
Chill all time
Drip all time
Give God thanks
You go live da lifestyle
Chill all time
Drip all time
Give God thanks
You go live da lifestyle
No dey whine me gimme love
No be say i say u go gimme Chikiri love
Gimme love i go dey for you Girlie
One tap i go dey for you
Yeah yeah!
Na the way you dey make move Dey make me craze
You dey burst my head
Mmaya for yo
I'll date for yo
Mogbe for yo
I dey for yo