
Shebi (love story) Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Shebi Dem talk say we no go Dey like jack and Rose
Shebi dem talk say we no go stick together (me and my baby gal)
Shebi dem carry chukuchuku put 4 the mate (ah)
Say
Dem no want Thouz and my baby Rozy
Eeh eeh eeh
But nah you baby babe baby eh eh
Say I go carry ri ri
Until I marry ri ri
And we go de run the ra ra race ah ah
So no send nobody oh oh
Cuz nah you get your body oh
And we go dance dance dance Till morning Dawn Ah Ah )
Ah yeah
Oh my bby
You know I love you
You know you Dey for me
When nobody Dey for me
Thunder fire the person
Wey say I no go love you
Cause I’ll be loving you
Till we’re 8oTy
Eighty
Rain Rain Rain go away
Come again another Day
My and baby Really what’s to play
Oh no X2
Shebi Dem talk say we no go Dey like jack and Rose
Shebi dem talk say we no go stick together
Shebi dem carry chukuchuku put 4 the mate (ah)
Say
Dem no want Thouz and my baby Rozy
Eeh eeh eeh
But nah you baby babe baby eh eh
Say I go carry ri ri
Until I marry ri ri
And we go de run the ra ra race
So no send nobody oh oh
Cuz nah you get your body oh
And we go dance Till morning Dawn Ah Ah )
Yeah yeah
So I say
Hold someone Hold someone
Hold someone
feel the music and the base
Dance to redeem and the base ah
So my baby hold someone (hold someone)
Wipe those tears (wipe those tears )
Bby shake body (shake body)and dance to the song oh
Ahhh
My back
It’s a winning season
Thouz