Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Once I high I go give you banger

You go begin wonder, you go begin follow-follow the vibe

Back then in my zanga

Me and my mandem

We dey dey in soft, dey know the vibes


I go give you banger

You go begin wonder, you go begin follow-follow the vibe

Back then in my zanga

Me and my man dem


You go follow the vibes yeah yeah

I know you feeling my rhythms yeah yeah

Mhen ah swr You go follow the vibes yeah yeah

I know you feeling my rhythms

I know you feeling my rhythms yeah

You go follow the vibes


I know you feeling my rhythms

I know the feeling is nice

Might as well play this shit twice

Me I no dey like womanize

I no dey like over prize

Wetin no be my size

All of my niggas are fly

All of my bitches are bad


Pkapkangolo

Worosiworo

No be Anywhere belle face nai I go follow

Me I no dey like to dey do borrow borrow

Na weytin I get I dey carry dey follow up


Pkapkangolo

Worosiworo

No be Anywhere belle face nai I go follow

Me I no dey like to dey do borrow borrow

Na weytin I get I dey carry dey foll


You go follow the vibes yeah yeah

I know you feeling my rhythms yeah yeah

Mhen ah swear you go follow the vibes yeah yeah

I know you feeling my rhythms

I know you feeling my rhythms yeah

You go follow the vibes


As you dey jam, make you volume up

say my talent na follow come

Everyday man dey light just to follow up

Mhen I fresh check am well no be photoshop

Shey your ekebe na follow come?

Cause this ekebe you carry come

Causing Casala on a nonstop

Me I no fit come dey bang fake yansh

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status