Na Who Dey ft. A-Culture Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Eeyo Eeyo
Yo
A-Culture
Trap Disease
Forty four
Ikoyi Breed
Yeah
Let them know
Dem no dey when I dey cope, how dem go dey when kudi show
How dem go dey, dem go dey, dem go dey, dey, dey
If u no dey when I dey cope, how u go dey when kudi show
How you go dey, u go dey, u go dey, dey, dey
Kele wey dey when I dey cope,na she go dey when kudi show
Na she go dey, she go dey, she go dey, dey, dey
Cause na who dey when u dey cope go fit dey when kudi show
Go fit dey, go fit dey, go fit dey, dey, dey
Am not kidding with the devil
To rie mo shey gbese mi
Bo ri mi soro
Eleda jowo ma lo mu codeine
Puff and pass the Streamillonaire
Make I high Alladin
Till the day I rest in peace
Na to dey kill beat assassin
See them running mouth like parrot
Major reason why we can't talk
On a mission to the riches
No distraction from these bitches
Be an example to the trenches
When the hook start catching fishes
Don't care whoever is switching
I just reach out for the glizzy
Pounds o shegbe dollar
Dollar o shegbe naira That's wassup
I've been getting blues
Balling like I'm Noni Otilo
Staying fly with my goons
Trynna catch us awo lo
Press the button
Gbowo lo
On a low-key
Jaiye lo
Nothing but the money gang
Cho cho cho dem say na cultists
To my haters I'm a poison
If dem try am dem go rotten
You know as e dey be
Its Forty four
Dem no dey when I dey cope, how dem go dey when kudi show
How dem go dey, dem go dey, dem go dey, dey, dey
If u no dey when I dey cope, how u go dey when kudi show
How you go dey, u go dey, u go dey, dey, dey
Kele wey dey when I dey cope,na she go dey when kudi show
Na she go dey, she go dey, she go dey, dey, dey
Cause na who dey when u dey cope go fit dey when kudi show
Go fit dey, go fit dey, go fit dey, dey, dey
I came in without warning with the vibe like Metro boomin
If she love me for the money
Na to play her like Hakimi
They only stick around for the sake of what they getting
You beefing on the glory I get squad to end your story
2013 I was alone
Mama stood by my me like twin
I've been through pain no T-Pain
Now all I do is win
I'm the Jay Jay in this game
If you my squad I go assist
Pepper no gree rest
Na why my brothers no dey sleep
They talking shit on status but in person them be coward
Who wan hold me ransom when my pockets looking handsome
Omo naija ni mi
Dressed in Burberry from London
I don't want no problem
If you start it mo wa la ko
Awon kon ti jo wu mi
Ko to gbemu
Jo ju won
Still the size is forty four
Orin mi lo gbe won lo
Gbe won lo, gbe won bo
It's forty four
That's wassup you know
Kori ko