Life Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Mama no Dey house
Papa no Dey house
Lati kekere ni motin jeyaa
But as a street boy
mio korira
So many depression and so many confusion
Even industry come be like an ocean
But as I be hustler
Omo mio le stop gan
I Dey hustle gan till eternity
Mofe lowo omo till infinity
As a brother e Bami shey Amin si
So many things I can't explain in my life o
As I be hustler even I Dey fight o
So many depression and so many confusion
Even industry con be like and ocean
Good people Dey and
Bad people Dey, but
One day go Dey wey everyone go Dey
You go serve ur case and no one to Hey
Nobody wanna give
Everybody wanna take,
E better make you Dey ur day and race
Oh my brother
Serving ur taste on a low
Oh my sister
Na dem go dey wound you
Na dem go Dey stitch you
Na dem go Dey bite you
Na dem go Dey pet you
You no go even know
Whether or not if them like you
Why you wanna kill your brother omo just to live
One Day go dey wey everybody gonna leave
But do you wanna know and
Do you wanna care
So many things for life
I don't wanna hear
I just want to Dey my lane
Make I Dey run my race
People wey you see for up don pass the way
Till eternity hun till eternity
Till eternity
We don face many things just to feed so I swear on my life, Argo Dey here forever ( Argo Dey here forever)
Ooh no ooo
So many fake friends
And so many fake love
Even the one you call your nigga
No go rely on
Everybody get him move
Everybody get him way
No go rely on anybody komalo go astray
Do you wanna be my guy ?
Do you wanna be my type?
Do you wanna be the person I fit run to anytim?
Blood Dey run inside my body
Do you know my genotype?
Bad people chase me
Good people love me
Everyone Dey run there race
Why you wanna hurt me?
So e better make you Dey your day and race oh my brother
Serving ur taste on a low oh my sister
We don face many things just to feed so I swear on my life Argo Dey here forever, Argo Dey here forever
So many things I don face in my life so I swear to my God, Argo Dey here forever, Argo Dey here forever