![Baby ft. Lilkay](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/14/565460fa77434ca091a02a6ad5e989e3_464_464.jpg)
Baby ft. Lilkay Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
VERSE 1
Never seen no girl like you baby mo!
Omalicha come let’s go to dubai oh!
You can pick any airline to the place oh,
but you if doubt my love yawa go Dey oh!
Don’t leave me baby!,
don’t play with my love oh,
the last girl I love she do me something oh
Don’t leave me baby!,
don’t play with my love oh,
the last girl I love she do me something oh
CHORUS
Baby this your loving
I just want it plenty
I just want it multi
And everyday na blessing
Baby this your loving
I just want it plenty
I just want it multi
And everyday na blessing
VERSE 2
Omoge blessing you fit killi pesin
Spray you money all over your body
What you wanting you know your my shawty
The way you whine for me e fit killi pesin
The way you do for me e dey make me crazy
The way you whine for me e dey make me crazy
Omoge blessing please show me your mercy
I'm on my knees its you i am begging
Omoge blessing, omoge blessing
Wetin you carry for your baka what you wanting
I give you multi
The way you whine for me
Please show me mercy i just need your mercy
Omoge blessing please show me your mercy
I'm on my knees its you i am begging
Omoge blessing, omoge blessing
Wetin you carry for your baka what you wanting
I give you multi
The way you whine for me
Please show me mercy i just need your mercy
CHORUS
Don’t leave me baby!,
don’t play with my love oh,
the last girl I love she do me something oh
Don’t leave me baby!,
don’t play with my love oh,
the last girl I love she do me something oh
(Baby dont leave me,i got everything you need, dont leave me, dont leave me,
Dont leave me, dont leave me , dont leave me, dont leave me)