Tomorrow ft. Billirano, Figo500 & Oluwacoded Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2023
Lyrics
(It’s Rapid the Sound P’ika)
Uhnnmmm uhnnmm
I am, I am Billirano
Eeyy eey ahh, say them call me Boy C
T’obe tii jina, now all this fake people one dey put body
Shock them with congratulations cause evidence dey omo ko funny
And I be dey reason like say o ti tan but Oluwa later come through for me
Anywhere I go, anywhere I dey, ki Eledumare ma shor mi
Make everything easy for me (for me)
Je ki owo mi ma por si (por si)
Wetin dem dey say ko kan mi (kan mi)
E sor fun wanwipe ko shey mi
O ye ke da mor like Oluwaburna
Ta ba wole all the party shut down
Them don dey ponmile cause I dey important
We fit dey smile but I dey observant
Make I burst up your speaker
Billi go gimme the ginger
Figo go give me the swagger
Zee can you pass me the lighter
This one go loud no be ciga
Gbedu go drop wan ma tungba
K’owomipe koma dija
BadG loni pe kin faja
I know tomorrow dey
So I no seke
Gbogbo oun toban shey
Sha ma shey rere
I know tomorrow dey
So I no seke
Gbogbo oun toban shey
Sha ma shey rere
Me I dey put in work abeg
You know say Oluwa na the best
Na the why I dey face my front
I carry my cross no put button for reset
It’s all love it’s all love, ema kpami
Many people say I too sabi
We the best I be like Khalid
The game for no hard be like e get plan b
A word is enough for the wise
Call all me guys
I been no sleep cancel sleep for me life
Me I no lose double six roll me dice
Wetin man face omo oro no be childs
A word is enough for the wise
Call all me guys
I been no sleep cancel sleep for me life
Me I no lose double six roll me dice
Wetin man face omo oro no be childs
Make I burst up your speaker (speaker)
Billi go gimme the ginger (ginger)
Figo go give me the swagger
Zee can you pass me the lighter
This one go loud no be ciga
Gbedu go drop wan ma tungba
K’owomipe koma dija
BadG loni pe kin faja
I know tomorrow dey
So I no seke
Gbogbo oun toban shey
Sha ma shey rere
I know tomorrow dey
So I no seke
Gbogbo oun toban shey
Sha ma shey rere
(BlaQmix shii tulio pulio black)