Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Alusigeeman oh

It's Omah

No be say she fine oh


No be say she fine e oh eh

No be say she get the money aah

No be say she carry Ukwu oh

But she package nanana

Abi your father na Adeleke

Dangote or Otedollar

No be Tonyelumelu

Omo Baba Olowo No be So

All we need na Good Character oh

Eeeeeeh

Good Character oh

All you need na good character oh

Eeeeeh

Good Character oh

All you need na good character oh

Eeeeeh

Good Character

All we need na good character

Oooooooh iyeeeeeeh eeeeeh yaaaah


We know she's fine buh nor be by face

Your food so sweet, girl you my taste

I love you bae, pls don't migrate

Abeg Nkechi nor come mi place

You only fine buh dirty na the case

I nor dey look for girl wey sexy way dey savage o

Or the one way get the ass way dey package o

Na the one way sabi cook and clean my passage o

And if say she nor fine we go manage o

My babe is fine i go rest, no man can contest

Even without the moni say mi baby is the best

And wen dem put the race say mi baby is the first

She good, She nice, She cook, She fine

My moni, e go

For her body e show

She bend ham low carry me go where i nor know

She bend ham low carry me go where i nor know


No be say she fine e oh eh

No be say she get the money aah

No be say she carry Ukwu oh

But she package nanana

Abi your father na Adeleke

Dangote or Otedollar

No be Tonyelumelu

Omo Baba Olowo No be So

All we need na Good Character oh

Eeeeeeh

Good Character oh

All you need na good character oh

Eeeeeh

Good Character oh

All you needs na good character oh m

Eeeeeh

Good Character

All we need na good character

Oooooooh iyeeeeeeh eeeeeh yaaaah


E dia ni kaka

Sedia ni fafa

Mi baby beautiful no go dey give me the cracker

Se kobene me dua di se

Bois dey far far

Se sua demi, baby drop it down like sar sar

She sabi cook

Se guami nami so

Kwamene dua, ti na bois suna dua mini cruise

Sene medua ge ge bois no dey follow rules

I love u die akwa der deka mini truce

I love u mobe debo mua scam

Sekwaba mini town

E give me luv give me touch sabini sam

Kwa bebe mini tim my baby realize

Se korkorbiam too much fight u go enter flight

Sene be dur go, bebe luv nor be force Sa bedamene cross if we marry we divorce

Yendia be di cause

Namebua dimur, mine dediem sakama mix

Lugwasimi baby ur days is really waste

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status