
I MUST Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
I MUST - Pellaboy
...
PELLABOY
as den dey wish me make I fall den dey go down
I will not die before my star shine
miofo modern gallant
I don conquer devil and his servant
me and God don get convent
say my future is gonna be bright
moving forward left and right
does people I call my friend den dey eat me like termite
I stay away from them make den no stain my white I know everything will be alright
I'm just a boy God is helping moving forward mo oni lo SI eyin ring ring ring mummy is calling
chorus
I must make ham odi Dan Dan emi fu Rami idan gangan
praying to God early momo
you know say I no common
verse two
wonfe ma shake e won Fe ma turn table
wonfe ma ge wire awon den ni a ni cable
big transaction I know say God is able
I thank God for my life say I no be disable
I don't new to smoke before I get inspiration
what kept me going is my daddy motivation
I don turn new leaf new renovation
lo report Ara e ni police station
if you do me bad kilo gbasi two portion of rice abi garri .Emmy joe padi we dey turn up all night party all night party
wait everyday ni afi calculate
ofe ma la chocolate
sugbon mofe ma cooperate
going all alone doesn't mean I'm lonely at the top
awon den la win awon den la gbe world cup
ati top. up yellow yellow biti pawpaw
chorus ...........