
Society ft. V.Blaze Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
See, real life, no cap, no drama
For this game, me i stand gidigba for the matter
Omo, who dey check am, nor go dull am
Kayamata, kelechi, wan come de use now
See everywhere stew, no rice
Everywhere red, no spice
Wetin dey xup like this, no lies
So many haters, they be hating, think twice
Society bad but we bad pass them
Society talk, but we talk pass them
Society craze but we craze pass them
Society school but we smart pass them
Society bad but we bad pass them
Society talk but we talk pass them
Society craze but we craze pass them
Society school, but we smart pass them
They say you got to go to school to get the money, lie
They say you got to know book to get the money, lie
The government them, they lie, them they use us, catch cruise
Because everybody calm down, make them nor go snooze
Who dey talk for the background, tell am make e calm down
Busted like a flat tyre, precious like a sapphire
Shout out to my niqqas, dem go pull up for the settings
If anybody para big 7 for their senses
Wo ni mo kana for the matter, i dey run away from sapa
Drop beats or more, I go chop am like e suya uhh
I dunno need no drama for the night
Chasing money, me ah dey online omo
Me I'm active, I'm active
I show them say evian self is active
Wetin dey xup, men nor they practice ah
Kiddo tell them we they catch fish
I'm on live, check your camera
On your screen, pop up, notification
Check it, I'm on live baby
These broke boys, they be looking for attention
Like your girlfriend, she's looking for attention
Looking for attention, me i dey for station
All this kele, dem they shake e big, bum bum
All my money, I go spend, nor be option
To say I wicked, omo wen, i nor be young, john
Society bad, but we bad pass them
Society talk but we talk pass them
Society craze, but we craze past them
Society school, but we smart pass them
Society bad, but we bad pass them
Society talk, but we talk pass them
Society craze, but we craze pass them
Society school, but we smart pass them