
CLEAN Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Unto many things I fit let you know
Fit let you know
Fit let you know
Dele o
I know say I dey grind I dey hustle but make you no go think say me I no clean clean clean clean clean clean clean clean clean clean clean
Me and my guys on the road to the billions, but when we chill u no fit talk say Omo we no clean clean clean clean clean clean clean clean ..see
I fit clean, I dey gallant, If u looki my leg I balance
Sey no be Hennessy my broda wey fit to determine your raba
If I be big man I go still waka, roll my trouser hustle like Shola (baba Shola)
If I see sey na where the money dey
Shey I go con dey shame you when you no dey pay me broda
You no dey pay me mind your business
Shebi na God Wey be my witness
You telling me about your greatness
How you be king and u no get weakness
I no fit run your race broda
Another man must run another
It is my way I like it like dat
You no wan know what I am about
I know sey I dey grind I dey hustle
But make you no go think say me I no clean clean clean clean clean clean clean clean clean clean clean
Me and my guys on the road to the billions, but when we chill u no fit talk say Omo we no clean clean clean clean clean clean clean clean clean clean clean
I fit dey anytime oh make u no try dey to writi my own story
Make you no dey try am, make you no dey try am, make you no dey try am oga
Sey I no gats to impress, coz wen I go we no go sleep inside same posi
You know as e dey de, u know as e dey be, all na vanity oh baba
Every-d-day Dem don come again
Dem wan dey make Dele wan dey yan again
Well even if I born again
E no go do Dem, Dem still dey yan again... Hmm aah
Yan again… sey Omo Dem go still dey yan again...Chinkpan Yaah
Yan again… well Omo Dem go still dey yan again
I dey grind I dey hustle, but make you no go think say me I no clean clean clean clean clean clean clean clean clean clean clean
Me and my guys on the road to the billions, but when chill u no fit talk say we Omo no clean clean clean clean clean clean clean clean clean clean clean
Free am joor you too clean