
Mad Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Mr producer Gbemi trabaye
Big cat no water
Ahahaaaan
Han
Wiggle
Wiggle
Help me tell caro say we dey outside.
Plenty messages dem don dey send aza.
Anytime I shoot me no dey offside.
I go just just dey look when dey form too bad.
Kilowa kanmi (I don't know).
I'm getting money (plenty dough).
Won lawon o momi ( won Lawon o momi).
Emi gan o mo yin (won won won).
I never gara o ( gara gan).
Won ni ki rora o ( rora keh).
Ema ya werey o ( werey da).
Ewo ni werey o ( talo mo werey ri)
Baby girl wiggle
Wiggle wiggle
When I blow my whistle wiggle
Baby girl wiggle
Wiggle wiggle
When I blow my whistle wiggle
Wiggle wiggle
Wiggle wiggle
Money dey control
Dem wan dey complain
I too much for them
Dem no fit contain
Anytime I come through , dem be like
Mad mad mad
When I step inner place, dem be like
Mad Mad Mad
When I coming through dem be like
Mad mad mad
Now when I dey spend dem be like
Wow wow wow
Awon ambulance
Wow
Help me tell caro say we dey outside.
Plenty messages dem don dey send aza.
Anytime I shoot me no dey offside.
I go just just dey look when dey form too bad.
This life is easy
omo kogba kole kole
Him wan do anyhow
Moma je koye koye
No dulling for the party
I'm chilling with the baddies
Oti o pago ele pa mi
Pure the Henny mix some pami
Anytime I come through , dem be like
Mad mad mad
When I step inner place, dem be like
Mad Mad Mad
When I coming through dem be like
Mad mad mad
Now when I dey spend dem be like
Wow wow wow
Awon ambulance
Wow
Mad Mad