![Portion](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/05/6f70bad3a62a43868704df4c243bdaab_464_464.jpg)
Portion Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Theo Vesachi
Suffering no dey fit me ie
It be good life wey dey fit me ie
Bad thing no go see me
Poverty no be my portion if i fall down i go rise
If i fail seff i go try
Wo tan me koraa i go shine
Poverty no be my portion if i fall down i go rise
If i fail seff i go try
Wo tan me koraa i go shine
Mm me i go use my mouth talk good thing about my self
God when you share the blessings don't forget about your child
Hardship no be my friend,God forbid say i no go make am oneday
Monday to Sunday,i dey pray i dey hustle charlie
Poverty no be my portion if i fall down i go rise
If i fail seff i go try
Wo tan me koraa i go shine
Poverty no be my portion if i fall down i go rise
If i fail seff i go try
Wo tan me koraa i go shine
Bɛbia me fri nyɛ a ɛnkeresɛ i no go win
Dem dey look down on me dem say i no go reach
Mama no get papa no get,still i get hope i go get there
I can not wait till the table turn,me too my time go come
Poverty no be my portion if i fall down i go rise
If i fail seff i go try
Wo tan me koraa i go shine
Poverty no be my portion if i fall down i go rise
If i fail seff i go try
Wo tan me koraa i go shine